MENU (L)

Rush - Ayra Starr 「Текст песни」 - Русский перевод by Sanderlei

Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop

Sanderlei Silveira - 06/07/2023 - US L

#sanderlei #lyrics #TikTok


Rush - Ayra Starr 「Текст песни」

Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If dem dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee


Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)



[Post-Chorus]
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

[Verse 2]
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (Yeah)
You never touch, you dey form papas (Yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can't count my grace


I just dey my lane, my lane

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)


Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

[Outro]
'Cause e dey rush
E dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well, e be much


No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh


Rush - Ayra Starr 「Текст песни」 - Русский перевод by Sanderlei


Вибес! Та-Та-Ри. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Саби девушка не любит слишком много говорить
Животные в человеческой форме
Друг, человек, никто не любит работать
Но вы должны суетиться, если хотите съесть
Это еще не конец, они хотят сражаться с нами
Если они бегут, они не могут наверстать упущенное
Я не формирую, что я слишком праведен
Не приходите в форме того, чтобы сказать, что вы тоже похожи на нас



[Pre-Chorus]
У меня нет времени на ненависть и плохую энергию
Присматривал за моими деньгами
Заставь тебя танцевать как Поко Ли
Стабильный зеленый, как брокколи
Устойчиво на моем рамке, не желая слышать, что они хотят мне сказать
Куди - моя фантазия
Они хотят проверить, не спешит ли мой краз

[Припев]
Но это бросается (это стремительно)
Это хорошо, это много (это много)
Бог делает мой кран, он бросается


Каких денег, к которым мы прикасаемся, да
Это бросается (это стремительно)
Это хорошо, это много (это много)
Это не шумиха, все разбивают
Там нет прикования с нами (с нами нет прикования)

[Пост-хор]
Па-ПА-Ри
Ta-ta-ri-pa, fa-pa-ri (да)
Та-Та-Рипа, отец-отец
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

[Стих 2]
Jofunmi japata, я еду в Гану (да)


Ты никогда не трогаешь, ты формируешь картофель (да)
Какие деньги мы никогда раньше не видели?
Корова немного, заставила меня почувствовать, что я один
О, о, не смогу забрать мой торт, о, о
Ты не можешь сосчитать мою милость
Я просто в своей полосе, моя полоса

[Pre-Chorus]
У меня нет времени на ненависть и плохую энергию
Присматривал за моими деньгами
Заставь тебя танцевать как Поко Ли
Стабильный зеленый, как брокколи
Устойчиво на моем рамке, не желая слышать, что они хотят мне сказать
Куди - моя фантазия


Они хотят проверить, не спешит ли мой краз

[Припев]
Но это бросается (это стремительно)
Это хорошо, это много (это много)
Бог делает мой кран, он бросается
Каких денег, к которым мы прикасаемся, да
Это бросается (это стремительно)
Это хорошо, это много (это много)
Это не шумиха, все разбивают
Там нет прикования с нами (с нами нет прикования)

[Другой]
Потому что это стремительно


Это хорошо, это много
Бог делает мой кран, он бросается
Добрые деньги, к которым мы прикасаемся
И это стремительно
Это хорошо, это много
Это не шумиха, все разбивают
Там нет прикования с нами (с нами нет прикования)
Ага-ага
Ага-ага
MMH, ааа