MENU (L)

Rush - Ayra Starr 「מילים」 תרגום לעברית

Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop

Sanderlei Silveira - 06/07/2023 - US L

#sanderlei #lyrics #TikTok


Rush - Ayra Starr 「מילים」

Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If dem dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee


Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)



[Post-Chorus]
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

[Verse 2]
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (Yeah)
You never touch, you dey form papas (Yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can't count my grace


I just dey my lane, my lane

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)


Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

[Outro]
'Cause e dey rush
E dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well, e be much


No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh


Rush - Ayra Starr 「מילים」 תרגום לעברית


Vibez! TA-TA-RI. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. ילדה סאבי לא אוהבת לדבר יותר מדי
בעלי חיים הם בצורה אנושית
איש חבר, אף אחד לא אוהב עבודה
אבל אתה חייב להתעסק אם אתה רוצה לאכול
זה לא נגמר, הם רוצים להילחם בנו
אם הם רצים, הם לא יכולים להתעדכן
אני לא נוצר שאני צודק מדי
אל תבוא בצורה של להגיד גם לך כמונו



[קדם מקהלה]
אין לי זמן לשנאה ולאנרגיה הרעה
קיבלתי את דעתי בכסף שלי
לגרום לך לרקוד כמו פוקו לי
ירוק יציב כמו ברוקולי
יציב על הטחינה שלי לא רוצה לשמוע מה הם רוצים להגיד לי
קודי הוא הפנטזיה שלי
הם רוצים לבדוק אם הברז שלי לא מיהר

[מקהלה]
אבל זה ממהר (זה ממהר)
זה ממהר טוב, זה הרבה (זה הרבה)
אלוהים עושה את הברז שלי, זה ממהר


סוג הכסף שאנו נוגעים בו, כן
זה ממהר (זה ממהר)
זה ממהר טוב, זה הרבה (זה הרבה)
זה לא הייפ, כולם מוחצים
אין איתנו שום עמום (אין איתנו עמום)

[פוסט-מקהלה]
PA-PA-RI
TA-TA-RI-PA, FA-PA-RI (כן)
TA-TA-RI-PA, אב-אבא
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

[פסוק 2]
Jofunmi Japata, אני נוסע לגאנה (כן)


אתה אף פעם לא נוגע, אתה יוצר תפוחי אדמה (כן)
איזה סוג כסף מעולם לא ראינו?
הקטע של הפרה, גרם לי להרגיש שאני האחת
אה, אה, אה, לעולם לא יכול לקחת את העוגה שלי, הו
אתה לא יכול לספור את החסד שלי
אני פשוט בנתיב שלי, הנתיב שלי

[קדם מקהלה]
אין לי זמן לשנאה ולאנרגיה הרעה
קיבלתי את דעתי בכסף שלי
לגרום לך לרקוד כמו פוקו לי
ירוק יציב כמו ברוקולי
יציב על הטחינה שלי לא רוצה לשמוע מה הם רוצים להגיד לי
קודי הוא הפנטזיה שלי


הם רוצים לבדוק אם הברז שלי לא מיהר

[מקהלה]
אבל זה ממהר (זה ממהר)
זה ממהר טוב, זה הרבה (זה הרבה)
אלוהים עושה את הברז שלי, זה ממהר
סוג הכסף שאנו נוגעים בו, כן
זה ממהר (זה ממהר)
זה ממהר טוב, זה הרבה (זה הרבה)
זה לא הייפ, כולם מוחצים
אין איתנו שום עמום (אין איתנו עמום)

[אַחֵר]
כי זה ממהר


זה ממהר טוב, זה הרבה
אלוהים עושה את הברז שלי, זה ממהר
הכסף האדיב שאנו נוגעים בו
וזה ממהר
זה ממהר טוב, זה הרבה
זה לא הייפ, כולם מוחצים
אין איתנו שום עמום (אין איתנו עמום)
כן כן
כן כן
MMH, אהה