MENU (L)

Rush - Ayra Starr 「Текст」 - Български превод

Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop

Sanderlei Silveira - 06/07/2023 - US L

#sanderlei #lyrics #TikTok


Rush - Ayra Starr 「Текст」

Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If dem dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee


Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)



[Post-Chorus]
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

[Verse 2]
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (Yeah)
You never touch, you dey form papas (Yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can't count my grace


I just dey my lane, my lane

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)


Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

[Outro]
'Cause e dey rush
E dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well, e be much


No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh


Rush - Ayra Starr 「Текст」 - Български превод


Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Момиче на Саби не обича да говори твърде много
Животните са в човешка форма
Приятелю, никой не обича работата
Но трябва да бързате, ако искате да ядете
Не е свършило, те искат да се бият с нас
Ако бягат, те не могат да наваксат
Не формирам, че съм твърде праведен
Не идвайте под формата на това да ви казвате и като нас



[Пред-хор]
Нямам време за омразата и лошата енергия
Разбрах си за парите си
Накарайте да танцувате като Poco Lee
Стабилно зелено като броколи
Стабилно на моето смилане, не искам да чуя какво искат да ми кажат
Куди е моята фантазия
Те искат да проверят дали моят кран не е вкаран

[Припев]
Но бърза (бърза)
Бърза добре, много е (много е)
Бог ми прави кран, се втурва


Вида на парите, до които се докосваме, да
Бърза (бърза)
Бърза добре, много е (много е)
Не е свръх, всички се смазват
При нас няма притъпяване (няма да се тъпче с нас)

[Пост-хор]
Pa-Pa-ri
Ta-ta-ri-pa, fa-pa-ri (да)
Ta-ta-ri-pa, баща-баща
Ta-ra-pa-pa-pa-pa

[Стих 2]
Jofunmi Japata, отивам в Гана (да)


Никога не пипаш, образуваш картофи (да)
Какви пари никога не сме виждали досега?
Кравата бит, накара ме да се почувствам, че съм този
О, о, о, никога не мога да ми отнеме тортата, о, о,
Не можеш да преброиш моята благодат
Просто съм в лентата си, моята лента

[Пред-хор]
Нямам време за омразата и лошата енергия
Разбрах си за парите си
Накарайте да танцувате като Poco Lee
Стабилно зелено като броколи
Стабилно на моето смилане, не искам да чуя какво искат да ми кажат
Куди е моята фантазия


Те искат да проверят дали моят кран не е вкаран

[Припев]
Но бърза (бърза)
Бърза добре, много е (много е)
Бог ми прави кран, се втурва
Вида на парите, до които се докосваме, да
Бърза (бърза)
Бърза добре, много е (много е)
Не е свръх, всички се смазват
При нас няма притъпяване (няма да се тъпче с нас)

[Други]
Защото бърза


Бърза добре, много е
Бог ми прави кран, се втурва
Любезните пари, до които докосваме
И бърза
Бърза добре, много е
Не е свръх, всички се смазват
При нас няма притъпяване (няма да се тъпче с нас)
Да, да
Да, да
MMH, ах