MENU (L)

Rush - Ayra Starr 「Testo」 - Traduzione Italiana

Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop

Sanderlei Silveira - 06/07/2023 - US L

#sanderlei #lyrics #TikTok


Rush - Ayra Starr 「Testo」

Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If dem dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee


Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)



[Post-Chorus]
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

[Verse 2]
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (Yeah)
You never touch, you dey form papas (Yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can't count my grace


I just dey my lane, my lane

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)


Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

[Outro]
'Cause e dey rush
E dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well, e be much


No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh


Rush - Ayra Starr 「Testo」 - Traduzione Italiana


Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. A Sabi Girl non piace parlare troppo
Gli animali sono in forma umana
Amico amico, a nessuno piace lavorare
Ma devi trambuccarti se vuoi mangiare
Non è finita, vogliono combatterci
Se stanno correndo, non possono recuperare
Non sto formando che sono troppo giusto
Non arrivare sotto forma di dire anche a te come noi



[Pre-chorus]
Non ho il tempo per l'odio e la cattiva energia
Ho avuto una mente sui miei soldi
Fai ballare come Poco Lee
Verde costante come i broccoli
Stabile sulla mia routine non volendo sentire quello che vogliono dirmi
Kudi è la mia fantasia
Vogliono controllare se il mio rubinetto non è affrettato

[Coro]
Ma si sta affrettando (è frettoloso)
Sta affrettando bene, è molto (è molto)
Dio fa il mio rubinetto, si precipita


Il tipo di soldi che tocchiamo, sì
Sta affrettando (è frettoloso)
Sta affrettando bene, è molto (è molto)
Non è hype, tutti sono schiaccianti
Non c'è noioso con noi (non c'è noioso con noi)

[Post-CHORUS]
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, fa-pa-ri (sì)
Ta-ta-ri-pa, papà
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

[Verso 2]
Jofunmi japata, vado in Ghana (sì)


Non tocchi mai, stai formando patate (sì)
Che tipo di denaro non abbiamo mai visto prima?
La mucca un po ', mi ha fatto sentire che sono quello
Oh, oh, oh, non posso mai portare via la mia torta, oh
Non puoi contare la mia grazia
Sono solo nella mia corsia, la mia corsia

[Pre-chorus]
Non ho il tempo per l'odio e la cattiva energia
Ho avuto una mente sui miei soldi
Fai ballare come Poco Lee
Verde costante come i broccoli
Stabile sulla mia routine non volendo sentire quello che vogliono dirmi
Kudi è la mia fantasia


Vogliono controllare se il mio rubinetto non è affrettato

[Coro]
Ma si sta affrettando (è frettoloso)
Sta affrettando bene, è molto (è molto)
Dio fa il mio rubinetto, si precipita
Il tipo di soldi che tocchiamo, sì
Sta affrettando (è frettoloso)
Sta affrettando bene, è molto (è molto)
Non è hype, tutti sono schiaccianti
Non c'è noioso con noi (non c'è noioso con noi)

[Altro]
Perché è frettoloso


Sta correndo bene, è molto
Dio fa il mio rubinetto, si precipita
I soldi gentili che tocchiamo
E si sta affrettando
Sta correndo bene, è molto
Non è hype, tutti sono schiaccianti
Non c'è noioso con noi (non c'è noioso con noi)
Yeah Yeah
Yeah Yeah
MMH, ahh