MENU (L)

Rush - Ayra Starr 「Låttexter」 - Svensk översättning

Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop

Sanderlei Silveira - 06/07/2023 - US L

#sanderlei #lyrics #TikTok


Rush - Ayra Starr 「Låttexter」

Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If dem dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee


Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)



[Post-Chorus]
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

[Verse 2]
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (Yeah)
You never touch, you dey form papas (Yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can't count my grace


I just dey my lane, my lane

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)


Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

[Outro]
'Cause e dey rush
E dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well, e be much


No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh


Rush - Ayra Starr 「Låttexter」 - Svensk översättning


Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi Girl gillar inte att prata för mycket
Djur är i mänsklig form
Vän man, ingen gillar att arbeta
Men du måste stressa om du vill äta
Det är inte över, de vill slåss mot oss
Om de kör kan de inte komma ikapp
Jag bildar inte att jag är för rättfärdig
Kom inte i form av att säga dig också som oss



[Pre-Chorus]
Jag har inte tid för hatet och den dåliga energin
Fick mitt sinne på mina pengar
Få dig att dansa som Poco Lee
Stadig grön som broccoli
Stabilt på min slipning som inte vill höra vad de vill berätta för mig
Kudi är min fantasi
De vill kontrollera om min kran inte är rusad

[Kör]
Men det rusar (det rusar)
Det rusar bra, det är mycket (det är mycket)
Gud gör min kran, det rusar


Den typ av pengar vi berör, ja
Det rusar (det rusar)
Det rusar bra, det är mycket (det är mycket)
Det är inte hype, alla krossar
Det finns ingen tråkig med oss ​​(det finns ingen tråkig med oss)

[Post-Chorus]
Pa-ri
Ta-ta-ri-pa, fa-pa-ri (ja)
Ta-ta-ri-pa, farfar
Ta-ra-pa-ri-pa

[Vers 2]
Jofunmi Japata, jag ska till Ghana (ja)


Du berör aldrig, du bildar potatis (ja)
Vilken typ av pengar har vi aldrig sett förut?
Ko biten, fick mig att känna att jag är den
Åh, åh, åh, kan aldrig ta bort min tårta, åh
Du kan inte räkna min nåd
Jag är bara i min körfält, min körfält

[Pre-Chorus]
Jag har inte tid för hatet och den dåliga energin
Fick mitt sinne på mina pengar
Få dig att dansa som Poco Lee
Stadig grön som broccoli
Stabilt på min slipning som inte vill höra vad de vill berätta för mig
Kudi är min fantasi


De vill kontrollera om min kran inte är rusad

[Kör]
Men det rusar (det rusar)
Det rusar bra, det är mycket (det är mycket)
Gud gör min kran, det rusar
Den typ av pengar vi berör, ja
Det rusar (det rusar)
Det rusar bra, det är mycket (det är mycket)
Det är inte hype, alla krossar
Det finns ingen tråkig med oss ​​(det finns ingen tråkig med oss)

[Övrig]
För att det rusar


Det rusar bra, det är mycket
Gud gör min kran, det rusar
De vänliga pengar vi berör
Och det rusar
Det rusar bra, det är mycket
Det är inte hype, alla krossar
Det finns ingen tråkig med oss ​​(det finns ingen tråkig med oss)
Jaja
Jaja
Mmh, ahh