MENU (L)

Rush - Ayra Starr 「Songtext」 - Deutsche Übersetzung

Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop

Sanderlei Silveira - 06/07/2023 - US L

#sanderlei #lyrics #TikTok


Rush - Ayra Starr 「Songtext」

Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If dem dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee


Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)



[Post-Chorus]
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

[Verse 2]
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (Yeah)
You never touch, you dey form papas (Yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can't count my grace


I just dey my lane, my lane

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)


Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

[Outro]
'Cause e dey rush
E dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well, e be much


No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh


Rush - Ayra Starr 「Songtext」 - Deutsche Übersetzung


Vibe! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, Ta-ta-ri, PA. Sabi Girl spricht nicht gerne zu viel
Tiere sind in menschlicher Form
Freund Mann, niemand mag Arbeit
Aber du musst organisieren, wenn du essen willst
Es ist noch nicht vorbei, sie wollen gegen uns kämpfen
Wenn sie rennen, können sie nicht aufholen
Ich fordere nicht, dass ich zu rechtschaffen bin
Kommen Sie nicht in Form, wenn Sie auch Sie mögen, wie wir



[Pre-Chorus]
Ich habe keine Zeit für den Hass und die schlechte Energie
Ich habe mich auf mein Geld gekümmert
Lass dich wie Poco Lee tanzen lassen
Stetig grün wie Brokkoli
Stetig auf meinem Schleifen, um nicht zu hören, was sie mir sagen wollen
Kudi ist meine Fantasie
Sie wollen überprüfen, ob mein Hahn nicht gehetzt wird

[Chor]
Aber es ist eilt (es ragt)
Es ist gut, es ist viel (es ist viel)
Gott macht meinen Tap, es eilt sich


Die Art von Geld, die wir berühren, ja
Es ist eilt (es ragt)
Es ist gut, es ist viel (es ist viel)
Es ist kein Hype, jeder ist zerkleinert
Es gibt kein Dummkopf mit uns (es gibt kein Dummkopf mit uns)

[Post-Chorus]
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, fa-pa-ri (yeah)
Ta-ta-ri-pa, Vater-Vater
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

[Vers 2]
Jofunmi Japata, ich gehe nach Ghana (ja)


Sie berühren nie, Sie formen Kartoffeln (ja)
Was für ein Geld haben wir noch nie gesehen?
Das Kuhstück, das mich das Gefühl hatte, ich bin derjenige, der mich bin
Oh, oh, oh, kann meinen Kuchen niemals wegnehmen, oh
Du kannst meine Gnade nicht zählen
Ich bin gerade auf meiner Spur, meine Spur

[Pre-Chorus]
Ich habe keine Zeit für den Hass und die schlechte Energie
Ich habe mich auf mein Geld gekümmert
Lass dich wie Poco Lee tanzen lassen
Stetig grün wie Brokkoli
Stetig auf meinem Schleifen, um nicht zu hören, was sie mir sagen wollen
Kudi ist meine Fantasie


Sie wollen überprüfen, ob mein Hahn nicht gehetzt wird

[Chor]
Aber es ist eilt (es ragt)
Es ist gut, es ist viel (es ist viel)
Gott macht meinen Tap, es eilt sich
Die Art von Geld, die wir berühren, ja
Es ist eilt (es ragt)
Es ist gut, es ist viel (es ist viel)
Es ist kein Hype, jeder ist zerkleinert
Es gibt kein Dummkopf mit uns (es gibt kein Dummkopf mit uns)

[Andere]
Weil es eilt


Es geht gut, es ist viel
Gott macht meinen Tap, es eilt sich
Das freundliche Geld, das wir berühren
Und es raste
Es geht gut, es ist viel
Es ist kein Hype, jeder ist zerkleinert
Es gibt kein Dummkopf mit uns (es gibt kein Dummkopf mit uns)
Ja ja
Ja ja
Mmh, ahh