MENU (L)

Rush - Ayra Starr 「Paroles」 - Traduction Française

Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop

Sanderlei Silveira - 06/07/2023 - US L

#sanderlei #lyrics #TikTok


Rush - Ayra Starr 「Paroles」

Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If dem dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee


Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)



[Post-Chorus]
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

[Verse 2]
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (Yeah)
You never touch, you dey form papas (Yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can't count my grace


I just dey my lane, my lane

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)


Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

[Outro]
'Cause e dey rush
E dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well, e be much


No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh


Rush - Ayra Starr 「Paroles」 - Traduction Française


Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, PA. Sabi Girl n'aime pas trop en parler
Les animaux sont sous forme humaine
Ami homme, personne n'aime travailler
Mais tu dois bousculer si tu veux manger
Ce n'est pas fini, ils veulent nous combattre
S'ils courent, ils ne peuvent pas rattraper
Je ne me forme pas que je suis trop juste
Ne venez pas sous la forme de vous dire aussi comme nous



[Pré-chorus]
Je n'ai pas le temps pour la haine et la mauvaise énergie
J'ai mon esprit sur mon argent
Te faire danser comme Poco Lee
Vert constant comme le brocoli
Standard sur ma mouture ne veut pas entendre ce qu'ils veulent me dire
Kudi est mon fantasme
Ils veulent vérifier si mon robinet n'est pas précipité

[Refrain]
Mais ça se précipite (ça se précipite)
Ça se précipite bien, c'est beaucoup (c'est beaucoup)
Dieu fait mon robinet, il se précipite


Le genre d'argent que nous touchons, ouais
C'est se précipiter (ça se précipite)
Ça se précipite bien, c'est beaucoup (c'est beaucoup)
Ce n'est pas du battage médiatique, tout le monde
Il n'y a pas de terne avec nous (il n'y a pas de terne avec nous)

[Post-Chorus]
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, fa-pa-ri (ouais)
Ta-ta-ri-pa, père-père
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

[Verset 2]
Jofunmi japata, je vais au Ghana (ouais)


Tu ne touches jamais, tu formes de pommes de terre (ouais)
Quel genre d'argent n'avons-nous jamais vu auparavant?
Le peu de vache, m'a fait sentir que je suis celui
Oh, oh, oh, je ne peux jamais enlever mon gâteau, oh
Tu ne peux pas compter ma grâce
Je suis juste dans ma voie, ma voie

[Pré-chorus]
Je n'ai pas le temps pour la haine et la mauvaise énergie
J'ai mon esprit sur mon argent
Te faire danser comme Poco Lee
Vert constant comme le brocoli
Standard sur ma mouture ne veut pas entendre ce qu'ils veulent me dire
Kudi est mon fantasme


Ils veulent vérifier si mon robinet n'est pas précipité

[Refrain]
Mais ça se précipite (ça se précipite)
Ça se précipite bien, c'est beaucoup (c'est beaucoup)
Dieu fait mon robinet, il se précipite
Le genre d'argent que nous touchons, ouais
C'est se précipiter (ça se précipite)
Ça se précipite bien, c'est beaucoup (c'est beaucoup)
Ce n'est pas du battage médiatique, tout le monde
Il n'y a pas de terne avec nous (il n'y a pas de terne avec nous)

[Autre]
Parce que ça se précipite


Ça se précipite bien, c'est beaucoup
Dieu fait mon robinet, il se précipite
L'argent gentil que nous touchons
Et ça se précipite
Ça se précipite bien, c'est beaucoup
Ce n'est pas du battage médiatique, tout le monde
Il n'y a pas de terne avec nous (il n'y a pas de terne avec nous)
Yeah Yeah
Yeah Yeah
MMH, ahh