MENU (L)

Rush - Ayra Starr 「Текст」 - Превод на српском

Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop

Sanderlei Silveira - 06/07/2023 - US L

#sanderlei #lyrics #TikTok


Rush - Ayra Starr 「Текст」

Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If dem dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee


Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)



[Post-Chorus]
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

[Verse 2]
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (Yeah)
You never touch, you dey form papas (Yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can't count my grace


I just dey my lane, my lane

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)


Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

[Outro]
'Cause e dey rush
E dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well, e be much


No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh


Rush - Ayra Starr 「Текст」 - Превод на српском


Вибез! ТА-ТА-РИ. Та-Та-Ри-ПА, ТА-ТА-РИ. ТА-ТА-РИ-ПА, ТА-ТА-РИ, ПА. Саби девојка не воли превише да прича
Животиње су у људском облику
Човече пријатеља, нико не воли посао
Али морате гурнути ако желите јести
Није готово, желе да се боре против нас
Ако трче, не могу да их надокнаде
Не формирам да сам превише праведан
Не улазите у облику да вас такође кажете попут нас



[Пре хор]
Немам времена за мржњу и лошу енергију
Имам мишљење на свој новац
Натерај да плешеш као поцо лее
Стабилан зелени попут броколија
Стално на мојим млевењу не желим да чујем шта желе да ми кажу
Куди је моја фантазија
Желе да провере да ли је моја славина не журила

[Припев]
Али жури (жури)
Добро јури, много је (много је)
Бог ми прави славину, то жури


Врста новца који додирнемо, да
Жури (жури)
Добро јури, много је (много је)
Није хипје, сви се дроби
Нема пригушених с нама (нема пригушених с нама)

[Пост-хор]
ПА-ПА-РИ
ТА-ТА-РИ-ПА, ФА-ПА-РИ (да)
ТА-ТА-РИ-ПА, отац-отац
ТА-РА-ПА-ПА-РИ-ПА

[Стих 2]
Јофунми Јапата, идем у Гану (да)


Никад не дираш, формираш кромпир (да)
Какав новац никада нисмо видели раније?
Крав је мало, осећао сам се да сам ја тај
Ох, ох, ох, никад не могу да скинем торту, ох
Не можете да пребројите моју милост
Само сам у својој траци, моја трака

[Пре хор]
Немам времена за мржњу и лошу енергију
Имам мишљење на свој новац
Натерај да плешеш као поцо лее
Стабилан зелени попут броколија
Стално на мојим млевењу не желим да чујем шта желе да ми кажу
Куди је моја фантазија


Желе да провере да ли је моја славина не журила

[Припев]
Али жури (жури)
Добро јури, много је (много је)
Бог ми прави славину, то жури
Врста новца који додирнемо, да
Жури (жури)
Добро јури, много је (много је)
Није хипје, сви се дроби
Нема пригушених с нама (нема пригушених с нама)

[Отхер]
Јер жури


Добро је журити, много је
Бог ми прави славину, то жури
Љубазни новац који додирујемо
И жури
Добро је журити, много је
Није хипје, сви се дроби
Нема пригушених с нама (нема пригушених с нама)
Да да
Да да
Ммх, ахх