MENU (L)

Rush - Ayra Starr 「Lyrics」 - English Translation

Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop

Sanderlei Silveira - 06/07/2023 - US L

#sanderlei #lyrics #TikTok


Rush - Ayra Starr 「Lyrics」

Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If dem dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee


Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)



[Post-Chorus]
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

[Verse 2]
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (Yeah)
You never touch, you dey form papas (Yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can't count my grace


I just dey my lane, my lane

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)


Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

[Outro]
'Cause e dey rush
E dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well, e be much


No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh


Rush - Ayra Starr 「Lyrics」 - English Translation


Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl doesn't like talking too much
Animals are in human form
Friend man, nobody likes work
But you must hustle if you want to eat
It’s not over, they want to fight us
If they’re running, they can’t catch up
I'm not forming that I'm too righteous
Don't come in the form of saying you too like us



[Pre-Chorus]
I don’t have the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind not wanting to hear what they want to tell me
Kudi is my fantasy
They want to check if my tap isn't rushed

[Chorus]
But it's rushing (It's rushing)
It's rushing well, it's much (It's much)
God makes my tap, it rushes


The kind of money we touch, yeah
It's rushing (It's rushing)
It's rushing well, it's much (It's much)
It’s not hype, everyone’s crushing
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

[Post-Chorus]
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, fa-pa-ri (Yeah)
Ta-ta-ri-pa, father-father
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

[Verse 2]
Jofunmi Japata, I'm going to Ghana (Yeah)


You never touch, you're forming potatoes (Yeah)
What kind of money have we never seen before?
The cow bit, got me feeling I'm the one
Oh, oh, oh, can never take my cake away, oh
You can't count my grace
I'm just in my lane, my lane

[Pre-Chorus]
I don’t have the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind not wanting to hear what they want to tell me
Kudi is my fantasy


They want to check if my tap isn't rushed

[Chorus]
But it's rushing (It's rushing)
It's rushing well, it's much (It's much)
God makes my tap, it rushes
The kind of money we touch, yeah
It's rushing (It's rushing)
It's rushing well, it's much (It's much)
It’s not hype, everyone’s crushing
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

[Other]
Cause it's rushing


It’s rushing well, it’s much
God makes my tap, it rushes
The kind money we touch
And it's rushing
It’s rushing well, it’s much
It’s not hype, everyone’s crushing
There's no dulling with us (There's no dulling with us)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh