MENU (L)

Rush - Ayra Starr 「Songtekst」 - Nederlandse Vertaling

Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop

Sanderlei Silveira - 06/07/2023 - US L

#sanderlei #lyrics #TikTok


Rush - Ayra Starr 「Songtekst」

Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If dem dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee


Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)



[Post-Chorus]
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

[Verse 2]
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (Yeah)
You never touch, you dey form papas (Yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can't count my grace


I just dey my lane, my lane

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)


Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

[Outro]
'Cause e dey rush
E dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well, e be much


No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh


Rush - Ayra Starr 「Songtekst」 - Nederlandse Vertaling


Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi Girl houdt er niet van om te veel te praten
Dieren zijn in menselijke vorm
Vriend man, niemand houdt van werk
Maar je moet je druk maken als je wilt eten
Het is nog niet voorbij, ze willen tegen ons vechten
Als ze rennen, kunnen ze niet inhalen
Ik vorm niet dat ik te rechtvaardig ben
Kom niet in de vorm om te zeggen dat jij ook zoals wij



[Pre refrein]
Ik heb geen tijd voor de haat en de slechte energie
Ik heb mijn gedachten op mijn geld
Laat je dansen zoals Poco Lee
Stabiel groen zoals broccoli
Stabiel op mijn sleur en wil niet horen wat ze me willen vertellen
Kudi is mijn fantasie
Ze willen controleren of mijn tik niet gehaast is

[Refrein]
Maar het is haastig (het is haastig)
Het haast goed, het is veel (het is veel)
God maakt mijn kraan, het snelt


Het soort geld dat we aanraken, ja
Het haastig (het haastig)
Het haast goed, het is veel (het is veel)
Het is geen hype, iedereen is verpletterd
Er is geen dof met ons (er is geen dof met ons)

[Post-koor]
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, fa-pa-ri (ja)
Ta-ta-ri-pa, vadervader
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

[Vers 2]
Jofunmi japata, ik ga naar Ghana (ja)


Je raakt nooit aan, je vormt aardappelen (ja)
Wat voor soort geld hebben we nog nooit eerder gezien?
Het koe beet, liet me het gevoel hebben dat ik degene ben
Oh, oh, oh, kan mijn cake nooit wegnemen, oh
Je kunt mijn genade niet tellen
Ik ben gewoon in mijn rijstrook, mijn rijstrook

[Pre refrein]
Ik heb geen tijd voor de haat en de slechte energie
Ik heb mijn gedachten op mijn geld
Laat je dansen zoals Poco Lee
Stabiel groen zoals broccoli
Stabiel op mijn sleur en wil niet horen wat ze me willen vertellen
Kudi is mijn fantasie


Ze willen controleren of mijn tik niet gehaast is

[Refrein]
Maar het is haastig (het is haastig)
Het haast goed, het is veel (het is veel)
God maakt mijn kraan, het snelt
Het soort geld dat we aanraken, ja
Het haastig (het haastig)
Het haast goed, het is veel (het is veel)
Het is geen hype, iedereen is verpletterd
Er is geen dof met ons (er is geen dof met ons)

[Ander]
Omdat het haast is


Het haast goed, het is veel
God maakt mijn kraan, het snelt
Het vriendelijke geld dat we aanraken
En het is haastig
Het haast goed, het is veel
Het is geen hype, iedereen is verpletterd
Er is geen dof met ons (er is geen dof met ons)
Jaaa Jaaa
Jaaa Jaaa
Mmh, ahh