MENU (L)

Rush - Ayra Starr 「LETRA」 - Traducción al Español

Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop

Sanderlei Silveira - 06/07/2023 - US L

#sanderlei #lyrics #TikTok


Rush - Ayra Starr 「LETRA」

Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If dem dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee


Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)



[Post-Chorus]
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

[Verse 2]
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (Yeah)
You never touch, you dey form papas (Yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can't count my grace


I just dey my lane, my lane

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)


Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

[Outro]
'Cause e dey rush
E dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well, e be much


No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh


Rush - Ayra Starr 「LETRA」 - Traducción al Español


¡Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, PA. A Sabi Girl no le gusta hablar demasiado
Los animales están en forma humana
Amigo hombre, a nadie le gusta el trabajo
Pero debes apresurarte si quieres comer
No ha terminado, quieren luchar contra nosotros
Si están corriendo, no pueden ponerse al día
No estoy formando que soy demasiado justo
No vengas en forma de decir que tú también te gusta



[Pre coro]
No tengo tiempo para el odio y la mala energía
Tengo mi mente en mi dinero
Hacerte bailar como Poco Lee
Verde constante como el brócoli
Estable en mi rutina no queriendo escuchar lo que quieren decirme
Kudi es mi fantasía
Quieren verificar si mi toque no está apresurado

[Coro]
Pero está apresurando (está apresurando)
Se apresura bien, es mucho (es mucho)
Dios hace mi grifo, se apresura


El tipo de dinero que tocamos, sí
Es apresurarse (está apresurando)
Se apresura bien, es mucho (es mucho)
No es exagerado, todos están aplastantes
No hay aburrido con nosotros (no hay aburrido con nosotros)

[Post-coro]
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, fa-pa-ri (sí)
Ta-ta-ri-pa, padre-padre
Ta-ra-ra-pa-ri-pa

[Versículo 2]
Jofunmi Japata, voy a Ghana (sí)


Nunca te tocas, estás formando papas (sí)
¿Qué tipo de dinero nunca hemos visto antes?
La vaca mordió, me hizo sentir que soy el indicado
Oh, oh, oh, nunca puedo quitarme mi pastel, oh
No puedes contar mi gracia
Solo estoy en mi carril, mi carril

[Pre coro]
No tengo tiempo para el odio y la mala energía
Tengo mi mente en mi dinero
Hacerte bailar como Poco Lee
Verde constante como el brócoli
Estable en mi rutina no queriendo escuchar lo que quieren decirme
Kudi es mi fantasía


Quieren verificar si mi toque no está apresurado

[Coro]
Pero está apresurando (está apresurando)
Se apresura bien, es mucho (es mucho)
Dios hace mi grifo, se apresura
El tipo de dinero que tocamos, sí
Es apresurarse (está apresurando)
Se apresura bien, es mucho (es mucho)
No es exagerado, todos están aplastantes
No hay aburrido con nosotros (no hay aburrido con nosotros)

[Otro]
Porque se apresura


Se está apresurando bien, es mucho
Dios hace mi grifo, se apresura
El amable dinero que tocamos
Y se está apresurando
Se está apresurando bien, es mucho
No es exagerado, todos están aplastantes
No hay aburrido con nosotros (no hay aburrido con nosotros)
Sí, sí
Sí, sí
MMH, ahh