MENU (L)

Rush - Ayra Starr 「Şarkı」 - Çeviri ve Şarkı Sözleri

Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop

Sanderlei Silveira - 06/07/2023 - US L

#sanderlei #lyrics #TikTok


Rush - Ayra Starr 「Şarkı」

Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If dem dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee


Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)



[Post-Chorus]
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

[Verse 2]
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (Yeah)
You never touch, you dey form papas (Yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can't count my grace


I just dey my lane, my lane

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)


Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

[Outro]
'Cause e dey rush
E dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well, e be much


No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh


Rush - Ayra Starr 「Şarkı」 - Çeviri ve Şarkı Sözleri


Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, Ta-ta-ri, PA. Sabi Girl çok konuşmayı sevmiyor
Hayvanlar insan formunda
Arkadaşım dostum, kimse işi sevmez
Ama yemek istersen acele etmelisin
Bitmedi, bizimle savaşmak istiyorlar
Eğer koşuyorlarsa, yetişemezler
Çok dürüst olduğumu oluşturmuyorum
Bizi de sevdiğini söyleme şeklinde gelme



[Ön koro]
Nefret ve kötü enerji için zamanım yok
Paramın üzerine aklımı aldım
Poco Lee gibi dans et
Brokoli gibi sabit yeşil
Bana ne söylemek istediklerini duymak istemiyorum
Kudi benim fantezim
Musluğumun acele edip etmediğini kontrol etmek istiyorlar

[Koro]
Ama acele ediyor (acele ediyor)
İyi acele ediyor, çok fazla (çok fazla)
Tanrı benim musluğumu yapıyor, acele ediyor


Dokunduğumuz türden para, evet
Acele ediyor (acele ediyor)
İyi acele ediyor, çok fazla (çok fazla)
Yutturmaca değil, herkes eziliyor
Bizimle donuk yok (bizimle donuk yok)

[Koruma Sonrası]
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, fa-pa-ri (evet)
Ta-ta-ri-pa, baba baba
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

[2. ayet]
Jofunmi Japata, Gana'ya gidiyorum (evet)


Asla dokunmuyorsun, patates oluşturuyorsun (evet)
Daha önce ne tür bir para görmedik?
İnek biraz, beni tek olduğumu hissettirdi
Oh, oh, oh, asla pastamı alamam, oh
Lütfumu sayamazsın
Ben sadece şeridim, şeridim

[Ön koro]
Nefret ve kötü enerji için zamanım yok
Paramın üzerine aklımı aldım
Poco Lee gibi dans et
Brokoli gibi sabit yeşil
Bana ne söylemek istediklerini duymak istemiyorum
Kudi benim fantezim


Musluğumun acele edip etmediğini kontrol etmek istiyorlar

[Koro]
Ama acele ediyor (acele ediyor)
İyi acele ediyor, çok fazla (çok fazla)
Tanrı benim musluğumu yapıyor, acele ediyor
Dokunduğumuz türden para, evet
Acele ediyor (acele ediyor)
İyi acele ediyor, çok fazla (çok fazla)
Yutturmaca değil, herkes eziliyor
Bizimle donuk yok (bizimle donuk yok)

[Diğer]
Çünkü acele ediyor


İyi acele ediyor, çok
Tanrı benim musluğumu yapıyor, acele ediyor
Dokunduğumuz türden para
Ve acele ediyor
İyi acele ediyor, çok
Yutturmaca değil, herkes eziliyor
Bizimle donuk yok (bizimle donuk yok)
Evet evet
Evet evet
Mmh, ahh