MENU (L)

Rush - Ayra Starr 「Cântec」 - Traducere și versuri

Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop

Sanderlei Silveira - 06/07/2023 - US L

#sanderlei #lyrics #TikTok


Rush - Ayra Starr 「Cântec」

Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If dem dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee


Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)



[Post-Chorus]
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

[Verse 2]
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (Yeah)
You never touch, you dey form papas (Yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can't count my grace


I just dey my lane, my lane

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)


Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

[Outro]
'Cause e dey rush
E dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well, e be much


No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh


Rush - Ayra Starr 「Cântec」 - Traducere și versuri


Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Fetei Sabi nu -i place să vorbească prea mult
Animalele sunt în formă umană
Prieten omule, nimănui nu -i place munca
Dar trebuie să agitați dacă doriți să mâncați
Nu s -a terminat, vor să ne lupte
Dacă aleargă, nu pot ajunge la pas
Nu formează că sunt prea dreaptă
Nu veniți sub forma de a vă spune și ca noi



[Pre-cor]
Nu am timp pentru ură și energia proastă
Mi -am luat mintea pe banii mei
Te fac să dansezi ca Poco Lee
Verde constant ca broccoli
Constant pe măcinarea mea nu vreau să aud ce vor să -mi spună
Kudi este fantezia mea
Vor să verifice dacă robinetul meu nu este grăbit

[Cor]
Dar se grăbește (se grăbește)
Se grăbește bine, este mult (este mult)
Dumnezeu îmi face robinetul, se grăbește


Tipul de bani pe care îl atingem, da
Se grăbește (se grăbește)
Se grăbește bine, este mult (este mult)
Nu este hype, toată lumea este zdrobitoare
Nu există nici o amețire cu noi (nu există nici o amețire cu noi)

[Post-Corus]
PA-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, fa-pa-ri (da)
Ta-ta-ri-pa, tată-tată
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

[Versetul 2]
Jofunmi Japata, mă duc în Ghana (da)


Nu atingeți niciodată, formați cartofi (da)
Ce fel de bani nu am mai văzut niciodată?
Vaca a mușcat, m -a simțit că sunt cel
Oh, oh, oh, nu -mi pot lua niciodată tortul, oh
Nu poți număra harul meu
Sunt doar pe banda mea, banda mea

[Pre-cor]
Nu am timp pentru ură și energia proastă
Mi -am luat mintea pe banii mei
Te fac să dansezi ca Poco Lee
Verde constant ca broccoli
Constant pe măcinarea mea nu vreau să aud ce vor să -mi spună
Kudi este fantezia mea


Vor să verifice dacă robinetul meu nu este grăbit

[Cor]
Dar se grăbește (se grăbește)
Se grăbește bine, este mult (este mult)
Dumnezeu îmi face robinetul, se grăbește
Tipul de bani pe care îl atingem, da
Se grăbește (se grăbește)
Se grăbește bine, este mult (este mult)
Nu este hype, toată lumea este zdrobitoare
Nu există nici o amețire cu noi (nu există nici o amețire cu noi)

[Alte]
Pentru că se grăbește


Se grăbește bine, este mult
Dumnezeu îmi face robinetul, se grăbește
Banii amabili pe care îi atingem
Și se grăbește
Se grăbește bine, este mult
Nu este hype, toată lumea este zdrobitoare
Nu există nici o amețire cu noi (nu există nici o amețire cu noi)
Da da
Da da
MMH, ahh