MENU (L)

Rush - Ayra Starr 「متن ترانه」 - ترجمه ی فارسی

Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop

Sanderlei Silveira - 06/07/2023 - US L

#sanderlei #lyrics #TikTok


Rush - Ayra Starr 「متن ترانه」

Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If dem dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee


Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)



[Post-Chorus]
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

[Verse 2]
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (Yeah)
You never touch, you dey form papas (Yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can't count my grace


I just dey my lane, my lane

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)


Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

[Outro]
'Cause e dey rush
E dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well, e be much


No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh


Rush - Ayra Starr 「متن ترانه」 - ترجمه ی فارسی


ویبیز ta-ta-ri. ta-ta-ri-pa ، ta-ta-ri. ta-ta-ri-pa ، ta-ta-ri ، pa. دختر سابی خیلی صحبت نمی کند
حیوانات به شکل انسانی هستند
دوست مرد ، هیچ کس دوست ندارد کار
اما اگر می خواهید غذا بخورید باید فشار بیاورید
تمام نشده است ، آنها می خواهند با ما بجنگند
اگر آنها در حال اجرا هستند ، نمی توانند دست به دست هم دهند
من تشکیل نمی دهم که بیش از حد صالح هستم
به شکل گفتن شما هم مثل ما نرسید



[قبل از کر]
من وقت نفرت و انرژی بد ندارم
ذهنم را به پولم جلب کردم
شما را مانند Poco Le رقصید
سبز پایدار مانند کلم بروکلی
ثابت بر روی سنگ من نیست که نمی خواهم آنچه را که می خواهند به من بگویند بشنوم
کدی خیال من است
آنها می خواهند بررسی کنند که آیا شیر من عجله نشده است

[گروه کر]
اما عجله دارد (عجله دارد)
خوب عجله می کند ، خیلی زیاد است (خیلی)
خدا شیر من را می سازد ، عجله می کند


نوع پولی که ما لمس می کنیم ، بله
این عجله است (عجله دارد)
خوب عجله می کند ، خیلی زیاد است (خیلی)
این اعتیاد به مواد مخدره نیست ، همه خرد می کنند
هیچ کسل کننده ای با ما وجود ندارد (هیچ کسل کننده ای با ما وجود ندارد)

[پس از کر]
PA-RI
ta-ta-ri-pa ، fa-pa-ri (بله)
Ta-ta-ri-pa ، پدر-پدر
TA-ra-pa-ri-pa

[آیه 2]
Jofunmi Japata ، من به غنا می روم (بله)


شما هرگز لمس نمی کنید ، در حال تشکیل سیب زمینی هستید (بله)
قبلاً چه نوع پولی ندیده ایم؟
کمی گاو ، احساس کردم که من یکی هستم
اوه ، اوه ، اوه ، هرگز نمی تواند کیک من را دور کند ، اوه
شما نمی توانید لطف من را بشمارید
من فقط در خطم ، خطم هستم

[قبل از کر]
من وقت نفرت و انرژی بد ندارم
ذهنم را به پولم جلب کردم
شما را مانند Poco Le رقصید
سبز پایدار مانند کلم بروکلی
ثابت بر روی سنگ من نیست که نمی خواهم آنچه را که می خواهند به من بگویند بشنوم
کدی خیال من است


آنها می خواهند بررسی کنند که آیا شیر من عجله نشده است

[گروه کر]
اما عجله دارد (عجله دارد)
خوب عجله می کند ، خیلی زیاد است (خیلی)
خدا شیر من را می سازد ، عجله می کند
نوع پولی که ما لمس می کنیم ، بله
این عجله است (عجله دارد)
خوب عجله می کند ، خیلی زیاد است (خیلی)
این اعتیاد به مواد مخدره نیست ، همه خرد می کنند
هیچ کسل کننده ای با ما وجود ندارد (هیچ کسل کننده ای با ما وجود ندارد)

[دیگر]
علت عجله


خوب است ، خیلی زیاد است
خدا شیر من را می سازد ، عجله می کند
پول مهربانی که لمس می کنیم
و عجله دارد
خوب است ، خیلی زیاد است
این اعتیاد به مواد مخدره نیست ، همه خرد می کنند
هیچ کسل کننده ای با ما وجود ندارد (هیچ کسل کننده ای با ما وجود ندارد)
آره آره
آره آره
MMH ، آه